19/08/2025
Abeg, drop that toothpick! π«πͺ΅
E dey do you like say na small thing, but e fit scatter your gum, open space in-between your teeth, and wahala go land! π©
Before you go dey find dentist wey go collect your last card, just use floss or small brush wey sabi clean in-between teeth well.
No dey use your mouth do construction workβna smile you suppose dey build, not potholes! π