Nurse Ndi Nne

Nurse Ndi Nne Welcome to my Page!...
Let's talk HEALTH!😊
(9)

15/02/2026

Amaka, Valentine's Day is over...

Dey go house madam🙄

03/02/2026

Which day we jus do Christmas & New Year finish, una wan use Valentine's day give us high BP😩Dah day now, hospital go full with blęẹ́ding snatched and snatchee🤦‍♀️ bikonu FG talk say who no get partner dah day go enter Kuje Prison? Ihe nke a😭

02/02/2026

"Why would a baby have kidney issues??" Why not?? When many mothers say a dark skinned baby is not "beautiful" So they are bleaching their baby's skin and the kidneys and other organs are packing up without mercy🤷‍♀️

Manchester United na una do this one ooo😂🤣😂Nwoke Anambra no dey get himself for work tonight😂😂😂😂😂Pour any Arsenal fan ar...
25/01/2026

Manchester United na una do this one ooo😂🤣😂

Nwoke Anambra no dey get himself for work tonight😂😂😂😂😂

Pour any Arsenal fan around you water ooo 🤣😂

19/01/2026

Wait.... So up till now, people still put scent leaves, cloves, honey, garlic, lemon, detol, sea salt & hot water in a bucket & sit over it to sweeten their v@gin@$???😳 Una no like seasoning cubes, palm oil and pepper? What of crayfish and okpei?🤷‍♀️

16/01/2026

Yorubas, please is this h8red for Ndị Igbo part of your socialization? Cos why this tribalism in everything? So Chukwueze missed a PK, y'all remembered he is Igbo & did so because of Biafra?? When they win, they stop being Igbos?

14/01/2026

GHANA OOOOOOOOOOOO!!!
🙆‍♀️

14/01/2026

This one our Referee today na Ghanaian, Ass. Ref na South African, VAR ref na South African, we come dey play against the host country….

Chineke Nna biko ekwekwala ka ara gbaa m this night😩

10/01/2026

Since this match start, na so so shout ah dey shout😩

Super Eagles wan gimme hypertension😭😭

07/01/2026

This year na their tables and blokos ah dun decide to focus on😌









05/01/2026

NIGERIA VS MOZAMBIQUE
God abeg ooo🤣😂🤣🤣😂😂🤣😂




Address

Sussex Street
London
E138QF

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nurse Ndi Nne posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Practice

Send a message to Nurse Ndi Nne:

Share

Share on Facebook Share on Twitter Share on LinkedIn
Share on Pinterest Share on Reddit Share via Email
Share on WhatsApp Share on Instagram Share on Telegram