Doctor2fingers

Doctor2fingers IN THE CHAIN OF LEVELS OF PREVENTION AGAINST DISEASE, EDUCATION IS INVALUABLE. LEARN WITH LAUGHTER THROUGH MY FINGER

IT IS THE STONE REJECTED BY BUILDERS THAT I PRESENT TO YOU NOW AS THE CORNER STONE.

In the whole world about 38 million people are living with HIV. Out of this, Nigeria's share is 9% ie 3.4 million, makin...
10/08/2025

In the whole world about 38 million people are living with HIV. Out of this, Nigeria's share is 9% ie 3.4 million, making her 2nd to South Africa as the highest number of people with HIV.
So when you dey shake nyash or open leg, bear this at the back of your womb.

You like to shack ogogoro, beer 🍺 or kparaga, when you are pregnant 🤰. No wahala o but make you ready to born pikin way ...
06/08/2025

You like to shack ogogoro, beer 🍺 or kparaga, when you are pregnant 🤰. No wahala o but make you ready to born pikin way go short like Nkubi, small like Oluebube, do garagara like Portable, dull like Ramota and carry face wey wowo like.......... just keep drinking✍️

05/08/2025

My roommate wey be albino wake up for night to go p**s. After a while, people just dey scream for girls hostel. Make i go check, albino may be in trouble. I go gist una later

If you never born mistake own, just know say you never hang boot be that. Even if e reach 10years we dey wait you. Make ...
05/08/2025

If you never born mistake own, just know say you never hang boot be that. Even if e reach 10years we dey wait you. Make you never throway your baby things.
The earlier you born the mistake one the better for you. Rush now!

This weather go teach many people say WITHDRAWAL METHOD dey very reliable like Nigerian politicians........✍️
04/08/2025

This weather go teach many people say WITHDRAWAL METHOD dey very reliable like Nigerian politicians........✍️

04/08/2025

At what age did you find out that you can get pregnant 🤰 from se✂️?

How Do I know I Have PCOS🤷‍♀️?The symptoms of PCOS are variable - this means, it may occur in different COMBINATIONS  & ...
07/07/2025

How Do I know I Have PCOS🤷‍♀️?

The symptoms of PCOS are variable - this means, it may occur in different COMBINATIONS & SEVERITY. So what you see in Miriamu may not be in Virgina.

However, 3 things can be used to identify PCOS, out of which 2 must be Present.
I will personalise these 3 things (ie i will give them native names & characters) in describing them to make the class interesting and easier to understand.
They are:
👰 Mrs. Ramaotu Oligomenorrhea
👮‍♂️ Sergeant Sikiraotu Hyperadrogenism &
🙎‍♀️ Alhaja Tawakaliutu POM

I will gist you about these three persons IF YOU INDICATE INTEREST & SHARE THIS. If you dont share, i will end the class here.
Follow Doctor2fingers ✌............ ✍️

This cold ba! Na now una go understand why in Gen. 1 vs 2, God talk say, it is not good for a woman to be alone🤣🤣🤣🤣Huggi...
06/07/2025

This cold ba! Na now una go understand why in Gen. 1 vs 2, God talk say, it is not good for a woman to be alone🤣🤣🤣🤣

Hugging of pillow is idolatry🤣🤣🤣🤣..✌.............✍️

PolyCystic Ovarian Syndrome: Intro2.....✍️.In addition to the o***y wey get plenty bolonbolo, katakata wey PCOS dey carr...
05/07/2025

PolyCystic Ovarian Syndrome: Intro2.....✍️.
In addition to the o***y wey get plenty bolonbolo, katakata wey PCOS dey carry com, wey make short women dey respect am, be:

👉 Hormonal jagajaga
👉 Reproductive bukata
👉 Metabolic mmebi

These 3 wahala fit dey inside one person at the same time.
Them fit come at different periods of your life. Like, when your body dey shack you, say you still young. Sometimes one of them go wait for you, when you dey prepare to go Omugwo.

Wetin Hormonal Jagajaga go do you and when e go likely come?

Follow me and remember to share this, to encourage me.✌..........This thing wey i dey finger don dey stand small small.....✍️

PolyCystic Ovarian Syndrome: Intro.....✍️I go dey dish out information about PCOS in small small bits for easy understan...
04/07/2025

PolyCystic Ovarian Syndrome: Intro.....✍️

I go dey dish out information about PCOS in small small bits for easy understanding. So you need to follow me like wrapper, if, you no wan miss out.

What does PCOS mean?
Cyst in Medicine be like bolonbolo (ballon) with water inside. So, Polycyst, mean say your o***y get plenty bolonbolo wey carry water, instead of to just dey smooth like my face.

Syndrome, mean say, some wahala follow body join that ugly shape of the o***y.
Wetin be these wahalas?

If you Share this and follow this page, you go encourage me to finger more people ✌............. ✍️

03/07/2025

Lecture on PCOS starts tomorrow (4/7/25) at 5am at 👉Doctor2fingers . It promises to be very educative.

Dont miss out!

Lets talk about PCOS i.e PolyCystic Ovarian Syndrom. Na that girl wey them they call Sis (Cyst) wey attend Abia Poly wey...
03/07/2025

Lets talk about PCOS i.e PolyCystic Ovarian Syndrom.
Na that girl wey them they call Sis (Cyst) wey attend Abia Poly wey no dey use eye See Drum (Syndrom)🤣🤣🤣

Do you want to know about her? Shall we? ✌..............✍️

Address

Aba

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Doctor2fingers posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Practice

Send a message to Doctor2fingers:

Share

Share on Facebook Share on Twitter Share on LinkedIn
Share on Pinterest Share on Reddit Share via Email
Share on WhatsApp Share on Instagram Share on Telegram