
05/07/2025
Hanty ijeoma since you finish Sallah your bloated belle still dey like 6 months pregnancy and still keep meat for fridge ooo dey eat small small
Bai I you proud of that gp tank you come still dey feed am with meat
Go lose belly fat small so that oga go fit carry you
You need
Lemon grass
Lemon
Ginger.you need orange Pell
Pepper fruit na so I know am that green thing wey dey pepper
You need mint leaf
Cook am together start taking it
Reduce that big belle small Anti Amina