
23/09/2025
Na yesterday i confirm say some people get mind oo
β’ People wey dey organize Ballon dβor award na France Football( France oo)
β’ Player( Dembele) wey una dey follow compete na from France.
β’ Club wey e dey play for dey France
β’ Where dem do Ballon dβor ceremony na for France e no too far from hin house, e fit trek enter sef.
Yet una still get mind carry 20 people go France thinking say dem go reap son of di soil for your sake?
Pour me water abeg
(C) Football In Pidgin