Onyi and family

Onyi and family Vlog
Reaction Videos
Content creator
(2)

26/08/2024

M!ss universe Nigeria 2024 contestants
Dey are ready to give us H0t H0t
But wait o 🙄
Watin I Dey see so

21/08/2024

Make una just see Watin MCmbakara did to Untouchable and precious Nawa o
Why the so much h@te na
This !s just t00 much

20/08/2024

Make una see Watin dem do Charles Okocha I can’t st0t l@ughting.

19/08/2024

Omo precious too carry grace o
Untouchable just bought her a car
Congratulations to her

16/08/2024

Untouchable why na 😂
He is not romant!c at all o
Wedding preparation loading💃

I've received 100 reactions to my posts in the past 30 days. Thanks for your support. 🙏🤗🎉
16/08/2024

I've received 100 reactions to my posts in the past 30 days. Thanks for your support. 🙏🤗🎉

15/08/2024

Congratulations to untouchable and precious
On their engagement
Na weeding we don Dey plan so o 💃💃

15/08/2024

Mummy am tired of drinking garri for breakfast😂
U even see grarri drink self😂

12/08/2024

This woman just carry wotowoto go meet Regina Daniel for where she Dey
Nawa o 😂😂
My body count pass 2000 men😂
Omo una need to watch this one

11/08/2024

Make G0vernment b@nd this PodCast
She don talk Watin only my ear no fit hear
Make una watch am first

10/08/2024

Address

Ughelli

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Onyi and family posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Practice

Send a message to Onyi and family:

Share